Текст песни #YawaDey, Burna Boy

Oh Lord, have his mercy
Oh Lord, have his mercy
I been dey wear Versace shirt
Dem dey wear their Ray-Ban
So they need Versace shirt
Happy is the nation
Dem play me song for TV and radio station
Dem a see me risen in the stereo still done
And they talk
They taking on me's behaviour
Them call me Oluwaburna lyrics creator
On the road to greatness
Dem a sink under haters
Some of them a hire private investigator

I tell them no be by force
Tell them no be by force
As I dey try waka pass
I dey do my thing
I tell them no be by force
Tell them no be by force
Tell them no be by force
As I dey try waka pass
I dey do my thing
I tell them no be by force

If you never see landlord, yawa dey o
And if you never know
Yawa dey o
You dey for house, you see your family dem never chop
Yawa dey o
And if you no go church
Yawa dey o
And if you no dey rush
Yawa dey o
Comot for road
Police stop you dey search you see poli
Yawa dey o

See in 2010 when I drop my single
I was skinny and my face was full of pimple
Then they tell me say this music industry simple
I go use my eyes to see
No be so this thing go
The thing go
No be say I wan blow with one track
And my music fade away
And I no fit come back
I dey try to win a Grammy to say I don die
But 2012 I sign the contract

I tell them no be by force
Tell them no be by force
As I dey try waka pass
I dey do my thing
I tell them no be by force
Tell them no be by force
Tell them no be by force
As I dey try waka pass
I dey do my thing
I tell them no be by force

If you never see landlord, yawa dey o
And if you never know
Yawa dey o
You dey for house, you see your family dem never chop
Yawa dey o
And if you no go church
Yawa dey o
And if you no dey rush
Yawa dey o
Comot for road
Police stop you dey search you see poli
Yawa dey o

This new era is not the same o
New era galala go put them to shame o
Oya, oya, show them, kill them, show them
Kill them, show them, kill them, show them
This new era is not the same o
New era galala go put them to shame o
Oya, oya, show them, kill them, show them
Kill them, show them, kill them, show them

Na so now
Sabi boy
Believe you

If you never see landlord, yawa dey o
And if you never know
Yawa dey o
You dey for house, you see your family dem never chop
Yawa dey o
And if you no go church
Yawa dey o
And if you no dey rush
Yawa dey o
Comot for road
Police stop you dey search you see poli
Yawa dey o

Oya, show them, kill them, show them
Kill them, show them, kill them, show them
Oya, oya, show them, kill them, show them
Kill them, show them, kill them
Oya, oya, show them, kill them, show them
Kill them, show them, kill them
На Az-lyrics можно найти песню по словам и тексту. Прочитайте, сохраните или распечатайте полный текст песни "#YawaDey (Burna Boy)" с припевом и куплетами. Хотите добавить свою песню? Заполните форму
Песня входит в альбом
L.I.F.E - Leaving an Impact for Eternity (Deluxe Edition) Cover
2013L.I.F.E - Leaving an Impact for Eternity (Deluxe Edition)
Burna Boy